Rema

Jo

Rema
 Добавить в избранное
Arrow down
Arrow down
Альбом:
Rave & Roses (2022)

Jo

Another banger
 
Oya baby jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo
Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho
I’m in love with my African woman, Angelique Kidjo
Me I don tell my mama say na you be my wife o
 
Hmm, Omotola you dey boost my dada
Woah-woah-woah-woah
I like it when you dey call me dada
Woah-woah-woah-woah
Other girls they dey bu bu ga ga
Woah-woah-woah-woah
Only you be my baby pana
Woah-woah-woah
 
Where you dey o
When I dey call your phone
You no dey pick my call
Baby wetin your friends don talk
Shey na because I be star dem talk say I dey get many girls
Me I no go lie I dey get but baby na you I choose
Come baby Juma gimme sugar, you dey gimme sugar
Plenty calories dey for your sugar o hmm
Come baby Juma gimme sugar o ginger
You dey pull my trigger
 
Jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo
Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho
I’m in love with my African woman, Angelique Kidjo
Me I don tell my mama say na you be my wife o
 
Hmm, no mind them all of them they go deceive you o
Hmm, if I tell you say I love you baby dey believe me o
Hmm, they dey use corner eye all of them they dey jealous you o
Hmm, if I give them chance all of them they go dey rush me o, dey rush me o
(Tell me why you con dey vex for me o)
Baby no dey vex for me o
Anytime wey you dey vex I go give you muah
I go give you Mmm hmm Obianuju
(This you love na juju, juju, juju)
 
Oya baby jo-jo-jo-jo-jo
Jo-jo-jo-jo-kijo
Baby girl you promise say you no go play me like Rona-na-naldinho
I’m in love with my African woman, Angelique Kidjo
Me I don tell my mama say na you be my wife o
 
Hmmm Obianuju
Say this love is true
You dey make me do like fool
Hmm
Hm Obianuju
Hm this love is true
You dey make me do like fool
 
Facebook X
expand collapse Song details
Cinzia La Fauci Cinzia La Fauci
submitted on 6 Апр 2023 - 02:16
Give a shoutout to Cinzia La Fauci
Редактировали:
Авторское право:
Writer(s): Dylan Gordon Graham, Divine Ikubor, Michael Ovie Hunter, Kenny Siala, Yoga Flame
Lyrics powered by www.musixmatch.com